Frobits
🎵 A song made on Frobits

Wata Wey Dey Flow (Remix)

Enaikediba Moses Kpuduwei · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

[Verse 1] I

dey

cross

river,

shoe

dey

for

my

hand,

Water

cold

but

I

understand

the

plan.

Papa

dey

pray

for

inside

deep

night,

Mama

dey

pray

for

inside

church

Say "

pikin,

mountain

no

be

wetin

e

look

like."

But

you

go

reach

the

finish

line

[Chorus] I

don

cross

rivers,

I

done

Climb

mountains,

i

done

go

through

low

valleys,

Barefoot,

body

break,

but

I

still

dey

breathe.

Every

valley

wey

low

teach

me

how

to

pray,

Every

mountain

wey

high

teach

me

how

to

find

my

way.

Every

river

wey

I

cross

showed

me

the

depth

of

God

And

I

still

dey

go,

I

still

dey

go.

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace *[

Verse 2]*

I

climb

mountain

where

air

come

scarce,

I

Hear

my

own

heart

breathing,

I

dey

learn

how

to

win

race.

From

rocky

top

I

see

city

light

dey

shine,

That

time

I

know

say

I

no

go

ever

stop

my

grind.

[Bridge] Valley

whisper, "

boy,

you

go

stay

down?"

River

answer, "

make

we

watch

am

drown?"

And

mountain

say

them

go

show

me

pepper

But

I

stand

up,

mud

full

my

foot,

Heaven

hear

the

cry

of

my

heartbeat.

I

must

win!

I

go

conquer!

I

go

celebrate! [

Chorus -

Big]

[Chorus] I

don

cross

rivers,

I

done

Climb

mountains,

i

done

go

through

low

valleys,

Barefoot,

body

break,

but

I

still

dey

breathe.

Every

valley

wey

low

teach

me

how

to

pray,

Every

mountain

wey

high

teach

me

how

to

find

my

way.

Every

river

wey

I

cross

showed

me

the

depth

of

God

And

I

still

dey

go,

I

still

dey

go.

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace

I

dey

give

praise

to

nana-owei

for

the

grace (

Log

drum

dey

talk -

lead

guitar

arpeggios

dey

play)

[Outro - Soft] Oh,

river,

mountain,

valley...

I

waka

pass

all

of

them

take

find

myself. (

Enaikediba

Music —

fade

with

pads

and

guitar)

More songs by Enaikediba Listen to songs created by others
FROBITS