Intro
This is Vickem Eluwa on another one
Dem wan kill my carrier
Chorus
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
You see my page, you no follow
You watch my video, you no like
Finish watching, you no comment
No share, you just pass by
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Verse
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
I dey drop content with full heart
But engagement dey break my spirit
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
Still I no go stop, I no go quit
One day dem go feel the hit
Chorus
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
200 views, only 6 likes
Honestly, a lot of people are wicked
You see my page, you no follow
You watch my video, you no like
Finish watching, you no comment
No share, you just pass by
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Wicked people everywhere
Outro
Big thanks to the real fans
Those wey dey like, comment, share and subscribe
Vickem Eluwa Music & Comedy forever