Frobits
🎵 A song made on Frobits

Gbedu Fire

Vickemeluwa · 🇳🇬 Naijíria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

TITLE: Could This Be Love

Could this be loved

Could this be loved

Mama this is love eeeeeee

Mama this is love eeeeeee

this is love eeeeeee

this is love eeeeeee

VERSE

Every morning dem dey waka side by side

Holding hands like say nothing fit divide

If she smile, him go laugh like small pikin

If she cry, na him shoulder she dey lean

Anywhere she go, you go see am there

Even for market, even for prayer

Mama tell me, na so love suppose be?

Or na something new my eyes just dey see?

Dem no dey quarrel, dem no dey fight

Everything about them just dey right

If na love, then I like this kind

The one wey dey sweet and dey kind

The way Emeka dey follow Amaka, mama I know understand

Mama I know understand

Could this be loved

Could this be loved

Mama this is love eeeeeee

Mama this is love eeeeeee

this is love eeeeeee

this is love eeeeeee

Mama, if na love, I want am like this

No be fake, no be gist

Make e real, make e pure, make e true

The kind wey I just see for those two

Vickem Eluwa…

Mama, now I don understand love small ❤️

More songs by Vickemeluwa Listen to songs created by others
FROBITS