[female vocals] Olorunda
na
the
time
be
dis,
make
we
move
forward
with
a
better
choice.
Labour
Party
na
him
be
the
party
wey
go
deliver
dis
one
no
be
mouth
talk
if
u
wan
confirm
am
visit
Abia
state
to
see
transformation.
Olorunda
state
constituency
make
we
vote
our
own
Com
RalphBanky
Dhunter.
Our 5
point
agenda
wey
go
lead
us
to
victory.
Good
governance
with
frequent
reports.
Free
clean
water
for
all.
Rural
electrification
make
every
village
dey
shine,
Agricultural
Empowerment
for
all
our
farmers
make
food
plenty
for
market.
Support
for
the
widows
and
person
with
Disabilities
make
dem
enjoy
dividends
of
the
democracy.
Ralpheal
na
him
be
the
candidate
Labour
party
na
na
be
our
choice.
Olorunda
ema
je
ka
si
bodi.
Koleosho
omo
wa
ni
oun
lole
gbe
wa
de
be.