(Ah-ah, oya)
Listen to me, my ife, ehen...
Omo, no wahala at all-at all it's kelvin ... afoke on this one
You dey look far, you dey look go Sokoto
But the thing wey you want, e dey my shokoto
Why you dey stress? Make you look my eye
This love wey I get, e no fit lie
I go stand by you, no dulling tonight, oh-ah
All you need is over here, my lover
All you want is right here, no other
Wetin I take from you, I give you back
Double the ginger, no go dey lack
Oya hold me tight, make we level up, omo!
My ife, I know say I try your patience
But I ready to pay the full allegiance
No more wahala, no more defense
Just sweet melody, no dry pretend
Chukwu bless this vibe, e don set, e choke!
All you need is over here, my lover
All you want is right here, no other
Wetin I take from you, I give you back
Double the ginger, no go dey lack
Oya hold me tight, make we level up, omo!
I saw her waiting at the bus stop everyday she makes simple mistake to travel through that way,I don't mean to fire her (our relationship) I stay back in the city that a trick bt still yet she can't stop for having a day dream
Dreaming everyday I brought down to reality our love had to come down naturally it was so deliberately
E don set sha...
Everything right here
Ah-ah, over here
Mmm, no dulling...it Kelvin afoke music