Mama, Hajia Amina Dupe Momoh
Your pikin Sunday dey here oh
God don bless me, make I honour you
Hajia Amina, the woman wey born me
From small pikin to man, you guide me
Every sacrifice wey you make for me
I no go ever forget am, Iya mi
You teach me how to pray, how to stand tall
Through the struggle and wahala, you never fall
Now I dey pray say God give me strength
To honour you proper, for length and length
Hajia Amina, my mother, my queen
The best woman wey this world don ever seen
Sunday Enessi Ododo, your son dey kneel
I pray God bless you with health and zeal
Ozi Ogu obanyi, may your days be long
Mama, this na your song
From morning to night, you dey work for us
Your love no get measure, e plenty pass
Now the table don turn, I wan take care of you
Give you the life wey you deserve, mama it's true
May Allah elongate your life in peace
Every blessing from heaven, may e never cease
Hajia Amina Dupe, you be my shield
For you, mama, my heart don yield
Hajia Amina, my mother, my queen
The best woman wey this world don ever seen
Sunday Enessi Ododo, your son dey kneel
I pray God bless you with health and zeal
Thank you Jesus!