Frobits
🎵 A song made on Frobits

Life Na Jeje

Enaikediba Moses Kpuduwei · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

[male vocals] This

life

no

balance

at

all.

[Verse 1] My

guy

dey

for

gutter,

I

dey

for

gutter

with

am,

We

share

garri,

we

share

pain,

we

be

same,

Nobody

dey

ask

question,

na

poor

man

pikin

be

that,

But

story

change

one

day...

[Outro - soft] A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

A

friend

to

a

rich

man...

na

just

friend,

My

brother,

open

your

eye,

This

life

no

balance

at

all.

But

story

change

one

day... [

Chorus] (

gospel

choir

voices)

A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

Dem

go

tag

you

poor

fellow,

But

a

friend

to

a

rich

man

is

not

rich,

Dem

just

say

na

rich

man

friend,

You

be

friend

to

rich

man,

no

be

rich

man,

This

life

no

balance

at

all,

No

balance

at

all

o,

I

pray

nana-owei

to

help

us.

[Verse 2] I

waka

with

Dangote

pikin,

dem

say "

see

that

guy",

Dem

no

put

money

for

my

pocket,

na

just

eye

service,

I

suffer

with

my

brother,

dem

say

we

be

two

hustlers,

Poor

man

pikin

dey

see

things.

When

money

dey,

dem

dey

call

you,

When

money

no

dey,

dem

dey

mock

you,

Same

hand

wey

clap

for

you,

na

em

dey

point

you.

[Outro - soft] A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

Cos

nana-owei

will

not

forget

us (

nana-owei)

[Outro - soft] A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

A

friend

to

a

rich

man...

na

just

friend,

My

brother,

open

your

eye,

This

life

no

balance

at

all.

Same

hand

wey

clap

for

you,

na

em

dey

point

you. [

Chorus] (

gospel

choir

voices)

A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

Dem

go

tag

you

poor

fellow,

But

a

friend

to

a

rich

man

is

not

rich,

Dem

just

say

na

rich

man

friend,

You

be

friend

to

rich

man,

no

be

rich

man,

This

life

no

balance

at

all,

No

balance

at

all

o,

I

pray

nana-owei

to

help

us.

[Bridge] So

make

you

hustle

for

your

own

o,

No

depend

on

person

shadow,

Shadow

no

dey

pay

house

rent,

Shadow

no

dey

buy

bread

o.

Build

your

name,

make

dem

know

you,

No

be

say

you

know

person,

Make

your

pocket

answer

your

name. *

[Hook - chant- gospel choir voices] Life

no

balance! (

no

balance)

Street

no

fair! (

no

fair)

But

we

go

still

dey! (

we

go

dey)

We

go

still

rise! (

we

go

rise)

Cos

nana-owei

will

not

forget

us (

nana-owei)

[Outro - soft] A

friend

to

a

poor

man

is

poor,

A

friend

to

a

rich

man...

na

just

friend,

My

brother,

open

your

eye,

This

life

no

balance

at

all.

This

life

no

balance

at

all. (

Enaikediba

Music)

More songs by Enaikediba Listen to songs created by others
FROBITS