Style:* Dreamy 2018s pop/R&B beat, 93 BPM, log drums, warm synth bass, lush pads, clean chorus lead guitar arpeggios, soft percussion, spacious reverb, sophisticated nighttime atmosphere, smooth emotional groove, vintage analog studio sound.
(Intro)
(Log drum playing- lead guitar arpeggios melody)
I dey cross river, shoe dey for my hand,
Water cold but I understand the plan.
Papa dey pray for inside deep night,
Mama dey pray for inside church
Say "pikin, mountain no be wetin e look like."
But you go reach the finish line
I don cross rivers,
I done Climb mountains, i done go through low valleys,
Barefoot, body break, but I still dey breathe.
Every valley wey low teach me how to pray,
Every mountain wey high teach me how to find my way.
Every river wey I cross showed me the depth of God
And I still dey go, I still dey go.
I dey give praise to nana-owei for the grace
_(Log drum solo melody- lead guitar arpeggios playing)_
*[Verse 2]*
I climb mountain where air come scarce,
I Hear my own heart breathing, I dey learn how to win race.
From rocky top I see city light dey shine,
That time I know say I no go ever stop my grind.
Valley whisper, "boy, you go stay down?"
River answer, "make we watch am drown?"
And mountain say them go show me pepper
But I stand up, mud full my foot,
Heaven hear the cry of my heartbeat.
I must win!
I go conquer!
I go celebrate!
I don cross rivers,
I done Climb mountains, i done go through low valleys,
Barefoot, body break, but I still dey breathe.
Every valley wey low teach me how to pray,
Every mountain wey high teach me how to find my way.
Every river wey I cross showed me the depth of God
And I still dey go, I still dey go.
I dey give praise to nana-owei for the grace
(Log drum dey talk - lead guitar arpeggios dey play)
Oh, river, mountain, valley...
I waka pass all of them take find myself.
(Enaikediba Music — fade with pads and guitar)