Mmm yeah
I dey ask myself o
Wetin kind of man I need
I too quiet for my own good
I need somebody wey go bring the ginger
Make our house no be like graveyard
Somebody wey get plenty vibes
Wey go teach me, guide me through this life
With patience like say na forever
Ready to settle, no time to dey play
Wey go put up with my wahala everyday
I saw these things for you
Maybe na why I fall oh
Family first, you put dem before anything
And I know say you be the one
The man I need, e clear for my eyes
No cap, you be the one wey fit hold me down
The man I need
I get shortcomings, I no go lie
But you ready to dey by my side
No dulling, you show me say you serious
You be family man, e dey obvious
The way you carry your people for head
I know say our future go dey secure
You be the noise to my silence
You be the balance wey I need
I saw these things for you
Maybe na why I fall oh
Family first, you put dem before anything
And I know say you be the one
The man I need, e clear for my eyes
No cap, you be the one wey fit hold me down
The man I need
Thank God say I find you
The man I need
Ah-ah