(G-Disciples on the beat!)
(ADC IS THE ALTERNATIVE!)
(Atiku is coming! Ameachi is coming!)
(Gbam!)
Fuel na one thousand five hundred naira!
You think say we no know?
Tinubu you can not mock us and feel you are doing us a favour
So stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
Fuel na one thousand five hundred naira, you comot only twenty naira, na mockery!
Stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
You take fuel to one thousand five hundred naira, life come hard
Garri don cost, rice don cost, boys no fit survive
You remove subsidy, no palliative, na suffering
Come dey do twenty naira reduction omo, see gobe!
Tinubu you can not mock us and feel you are doing us a favour
So stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
Fuel na one thousand five hundred naira, you comot only twenty naira, na mockery!
Stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
No dulling, the people dey cry!
Shey you dey whine me?
We want better life, no be crumbs!
E choke, the suffering too much, abeg!
Look at the streets, everybody dey vex
Generator no get fuel, everywhere come dark
Price of commodity, e dey reach for sky
Who send you to come turn our country to cage?
Tinubu you can not mock us and feel you are doing us a favour
So stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
Fuel na one thousand five hundred naira, you comot only twenty naira, na mockery!
Stop! Nigerians are not fools but you are a scam!
E don do!
No be small thing!
(Gbam!)
Nigeria deserves better, on God!
(No dulling!)
We no go agree! We no dey fear, everywhere don't cast , Tinubu most Go..He must go, Tinubu most Go,he must go..