Ndokwa!
Make
una
raise
hand
up!
Honorable
Nnamdi
Ezechi
na
our
choice
oh
Na him we know, na him dey work!
Talk
and
do,
action
man
steady
He
sabi
people,
he
sabi
Medical
outreach
everywhere
you
Empowerment
dey
scatter
for
the
people
First tenure na better work oh
Second tenure go sweeter pass!
Ezechi again!
Ezechi again!!
Ndokwa
East
dey
with
you!
The
people
dem
don
see
no
going
back
Na
forward
we
dey
go!
grassroots
to
the
top
steady
Our
oga
sabi
deliver
First
tenure
scatter
everywhere
Second
tenure
go
loud
pass!
Ezechi
Ezechi
again!!
Na
progress
we
dey
East
dey
with
you!
Ukwuani
stand
gidigba!
Ezechi
Ezechi
again!!
Na progress we dey choose!!!
Nnamdi
Na
him
be
our
man!
E
don
do!
Progress!!!