Frobits
🎵 A song made on Frobits

Jesus You Dey Do

Ovoh Precious .O · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

‎*title : Jesus you dey do.
‎_For those wey dey put their trust for man oh_
‎_Man go promise you and disappoint you_
‎_But na Baba God for heaven_
‎_Na Him dey move men to help you_
‎_Great is Thy faithfulness, my hope dey on You_
‎
‎
‎
‎_jesus you dey do watin man no fit to do_
‎_jesus you dey do, do the imposed_
‎_jesus, you dey do watin pass my power_
‎_jesus you dey do, the impossible_
‎
‎wen sickness come my way_
‎_When sickness weigh me down and strength don fail_
‎_When money finish and tears na my meal_
‎_Na You hold my hand, say “Pikin, no fear”_
‎_You turn my story, wipe every tear_
‎_Great is Thy faithfulness, You too faithful_
‎_jesus you dey do watin man no fit to do_
‎_jesus you dey do, do the imposed_
‎_jesus, you dey do watin pass my power_
‎_jesus you dey do, the impossible_
‎

More songs by Ovoh Listen to songs created by others
FROBITS