(Chale! Eiii!)
My shawty, yeah
Listen
Girl your body be blessing, omo you too set
Everywhere you enter, you dey cause traffic
Hips no dey lie, baby no be plastic
One look, man don lost, e be automatic
(Eiii! Wo y3 guy!)
My baby na ten over ten, ten over ten
My baby na ten over ten, ten over ten
Nothing wey anybody fit tell me, she be ten over ten
See your shape figure eight, but you be ten over ten
I no want hear advice, my baby ten over ten
(My shawty! Ehh!)
For your love I go fight, I no go pretend
Day and night, for your matter I dey defend
Make dem talk, make dem talk, I no dey hear dem
Na you I choose, from now till the end
(As3m!)
My baby na ten over ten, ten over ten
My baby na ten over ten, ten over ten
Nothing wey anybody fit tell me, she be ten over ten
See your shape figure eight, but you be ten over ten
I no want hear advice, my baby ten over ten
Sweetie na ten over ten you be
You be the only one for me
My love for you dey grow everyday
(Chale!)
My baby na ten over ten, ten over ten
My baby na ten over ten, ten over ten
Nothing wey anybody fit tell me, she be ten over ten
See your shape figure eight, but you be ten over ten
I no want hear advice, my baby ten over ten
Ten over ten, my baby ten over ten
Nobody fit tell me, you be ten over ten
Yeah, ten over ten
(My shawty! Ehh! GhanaJama!)
Yeah, she the one.