Frobits
🎵 A song made on Frobits

UKODO Rising (Remix)

Anointed Fejis · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

My fellow Deltans come oo
The more agenda wey Governor Sheriff promise, don dey work oo
The UKODO don dey go round, and Deltans dey feel am,
So make we hail the man.
UKODO. is our man oo UKODO. Governor of the people eh UKODO.
Na you we want again UKODO.
Governor Sheriff you too sabi UKODO.
Delta North people say. na UKODO
Delta South say UKODO
Delta Central people say na UKODO. Our state don better with UKODO.
UKODO again and again oo UKODO
Make we thank am with our vote again UKODO.
Mama and Papa say na UKODO
Even small children self dey shout UKODO. Dem dey day na you dem want again UKODO
Governor Sheriff you be blessing to Delta state oo. Civil servant. dem dey say na UKODO. Again again UKODO
The pastors dem say na UKODO.
Traditional rulers say na UKODO.
Even native doctors say na UKODO.
Governor Sheriff don put smile for our face oo UKODO.
Make we thank Governor Sheriff oo UKODO.
Deltans make we pray for sheriff oo UKODO
Make we dance for sheriff oo UKODO.
Because he don make Delta better UKODO
UKODO, UKODO, UKODO, UKODO, UKODO.
E shap na
Sheriff again till 2031

More songs by Anointed Listen to songs created by others
FROBITS