Frobits
🎵 A song made on Frobits

My Own Voice

Eselino · 🇳🇬 Nigeria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

(Yeah, oya) is your boy Eselino (Babalola)

So many things wey Dey bust my brain o no
Steady I Dey face my fear, no dull tonight
Galie if I get high tonight I hope you hold me nicely
Cause I wanna treat you nicely
This love go make me whole
Put on the sweater I’m still getting cold
When I get the fame dem go use me boost
But I thank God I’m getting close
I’m so tired for fake folks
She be calling but I’m singing
I be doing music for a long time
Na money want kill my destiny
Na my enemy Dey restling me

Man life e no easy (aha eeeh)
I no born with golden spoon
But I Dey hustle to chop with golden spoon (aha eeeh)
If I Dey low victory I go call tonight (aha eeeh) Cause I don conquer my enemy tonight (aha eeeh)
4 to 5 days I Dey mountain dey pray for night (aha eeeh)
When come back my footsteps go change tonight (aha eeeh)

Dem Say beauty behind the holder mmm
No body fit put am as under
As I don get everything In order
Now dem say I’m getting older
It doesn’t mean I still pick up the mantle ah
Na money na money Dey make man low
Tell me know how you feeling now mm
Tell me are you feeling down
You promise to make mumsy smile then
Tell me is that the right thing, your doing now

Man life e no easy (aha eeeh)
I no born with golden spoon
But I Dey hustle to chop with golden spoon (aha eeeh)
If I Dey low victory I go call tonight (aha eeeh) Cause I don conquer my enemy tonight (aha eeeh)
4 to 5 days I Dey mountain dey pray for night (aha eeeh)
When come back my footsteps go change tonight (aha eeeh)

Body dey do me make I spend money tonight
Money wey I get no go finish tonight
Dem say beauty behind the older
Now I can never be sober ah ah

More songs by Eselino Listen to songs created by others
FROBITS