This is Vickem Eluwa on another one
Una wan kill my carrier
Chorus
200 views only 6 likes
Honestly alot of people very wicked
200 views only 6 likes
Honestly alot of people very wicked
200 views only 6 likes
Honestly alot of people very wicked
200 views only 6 likes
Honestly alot of people very wicked
You saw my page ,without giving me a follow
You see my videos ,you no dey like
You watched videos finished, leave no comment
You watched my videos, no , no, no share
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
wicked people are everywhere
Outro
Thanks to all my fans who always like, comment, share and subscribe to vickem eluwa musics and comedy