Frobits
🎵 A song made on Frobits

The Man I Need (Remix)

Vickemeluwa · 🇳🇬 Naijíria
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

Baby is your boy Vickem Eluwaooo
Mmm yeah
I dey ask myself o
Wetin kind of woman I need
I too quiet for my own good
I need somebody wey go bring the ginger
Make our house make e no be like graveyard
Somebody wey get plenty vibes
Wey go teach me, guide me through this life
With patience like say na forever
A that is Ready to settle down, no time to dey play
Wey go put up with my wahala everyday
I saw these things for you
Maybe na why I fall oh
Family first, you put dem before anything ,my queen I love you so
And I know say you be the one
The woman I need in mylife, e clear for my eyes
No cap, you be the one wey i fit hold down
The woman I need in my life
I get shortcomings, I no go lie
But you ready to dey by my side
No dulling, you show me say you serious so
You will be family girl, e dey obvious
The way you carry your people for head
I know say our future go dey secure
You be the noise to my silence
You be the balance wey I need
I saw these things for you
Maybe na why I fall oh
Family first, you put dem before anything
And I know say you be the one
The man I need, e clear for my eyes
No cap, you be the one wey i fit hold down
The woman I need in my life
Thank God say I find you
The man I need
Ah-ah

More songs by Vickemeluwa Listen to songs created by others
FROBITS