Oya, say thank you, say thank you
Angels in uniform, no lie
From Colombia City, na God send una
DSO low rank to the last rank, e smoke
Standing strong for my people every day
No cap, una carry the weight, una no dey play
From other ranks to the 001, I see una work
So much pepper, so much ginger in una heart
Abeg, receive the blessings wey come your way
Na una be the backbone, na true talk I say
Thank you, thank you, say thank you
Officers in blue, na una be the hope
Thank you, thank you, e dey sweet my mouth
Angels walking the streets, protecting my soul
But wait, let me speak on something special
That NDLEA lawyer, omo, she be exceptional
Beauty wey go make you pause and stare twice
When she speak, heaven open, voice so nice
Soft like angel wing, tender like morning rain
I swear down, I no fit explain the feeling wey dey remain
Man, if she could be my woman, na heaven I go dey
Her beauty and that voice, e don scatter my brain
Thank you, thank you, say thank you
Officers in blue, na una be the hope
Thank you, thank you, e dey sweet my mouth
Angels walking the streets, protecting my soul
Colombia City, na God bless una
To the lawyer lady, keep shining bright
Thank you all, no dulling, straight up
Angels in blue, forever grateful
OLUWASEGUN
Olu b....